Hyce, BoyPee & Brown Joel - Constantly Lyrics | LEKZYNG
Home MUSIC LYRICS Hyce, BoyPee & Brown Joel – Constantly Lyrics

Hyce, BoyPee & Brown Joel – Constantly Lyrics

Hyce, BoyPee & Brown Joel – Constantly Lyrics

Choco
Ahh
Eyyaa
Ah say ah

I want to know
Who dey give you mind
To dey whyne me (dey whyne me)
I want to know o
Who be that guy wey dey chat you
Fine boy like me, why you con dey think you fit bobo me?
Bobo me oh

Oh baby doh
Iturapum kedu ife nga akolu nne, ooo
Oh no
Oh baby wait
Me I fit to give you all the love portion o
Oh baby Biko love me back, love me back
Gimme chance o
Make I do the finish touches o
For this our love
This our love
This our love
E go dey forever
I can’t deny

Chop groundnut
Chop my groundnut make you born my baby oh
My all in one
I don dey chase you all my life
Oh my baby and I dey put effort oh

Constantly
And if I no see you odoh
I fit to craze
na your love I want
Constantly
They say that love is blind
But I can see my baby nyash
I dey see am clear, clear
Constantly
Aponbepore bu ti sugar
Sweet like chocolate o
Constantly

If you activate the loving
Mommy, it is certain
All my love is sure for you
If you con sabi do the bad thing
Ugomma, it is nothing
All my money is just for you, just for you
Since 2016, they’ve been yapping on your P
Agbalumo no sweet pass your cherry
I no dey on palazzo
Order men kolopi
But in 2024, I catch you with my steeze, steeze
My baby, na you
Anything I do, you say it’s not enough for you
Please, I dey on my knees
Me, I no go wan lose you

Oh baby wait
Me I fit to give you all the love portion o
Oh baby Biko love me back, love me back
Gimme chance o
Make I do the finish touches o
For this our love
This our love
This our love
E go dey forever
I can’t deny

Chop groundnut
Chop my groundnut make you born my baby oh
My all in one
I don dey chase you all my life
Oh my baby and I dey put effort oh

Constantly
And if I no see you odoh
I fit to craze
na your love I want
Constantly
They say that love is blind
But I can see my baby nyash
I dey see am clear, clear
Constantly
Aponbepore bu ti sugar
Sweet like chocolate o
Constantly

>